A nice setting
Sha bread suppose dey this setting for normal follow up with the akara and moi moi........Sha no serve you guest garri o.
Iffa dey part of the guest, I go prefer chilled water. Zobo too dey purge my belle 😏

🤣If akara dey hungry u I go prepare better one for u. If zobo dey make u purge no reason am , better chilled water dey.